Loading video...
Video Failed to Load
Bro lost home and away ๐ญ
195,257 views โข 6 months ago โขvia X (Twitter)
38 Comments

Mess up oh ๐๐

@FemmyVickky ๐๐

He dey overthink, the kind style i go use remove that boxer she no fit see am lailai

Shame go surround am like shield

Something wey he go flash mode comot the boxer with trouser sharp sharp ๐ ๐ ๐

This girl na iidiot.๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I don die

๐๐๐

The guy just dey pressure himself, the babe wants him like mad cause they have been together way back. The babe will overlook those things. Besides why the guy dey fear, they are putting on the same thing. the babe cloth is sexy and his boxer got sexy holes too

Bro showed us his @## just to make us laugh ๐๐

Everywhere go first blurrrrr

Home and away lost all, gained nothing Maybe na why my mama talk say make I no dey follow girl be this

Me I go rock ham like that even claim itโs a new swag .. crazy boxers

Real ones can relate, the same have already happened to me back at the time in my teenage years

๐๐๐๐๐

๐๐๐

Just go start new life for sokoto

E better make u go Freetown than to wear dz sepukku na

Wetin be that girl handle abeg Warra cute smile

You messed up big time ๐๐

Never to be caught unfreshed no be just song ooo try dey follow the guideline everyday

Thankgod I didn't loose my lungs ๐

Chaii This kind thing eeh U no go like meet those gals again in ur life ajehhh ๐๐

Off the sock & shoe together Off your trousers together with your boxer when the need arise.

His ass will be on the News before he even reach house ๐

Wtf bro let us down ๐๐ Fb bro

E get bro why bro๐ I can relate ๐คฃ

the dog

Imagine going to the hospital unexpectedly and the nurse says you need an injectionโฆ meanwhile youโre wearing torn boxers and a worn out singlet. Thatโs when the real suffering starts. ๐

Why Bose Dey open all her teeth ๐

โI wanted to say it is heavy ohโ๐๐๐๐๐๐๐๐

Omor big time mess up๐๐

I don laugh faint wake up ๐๐๐๐๐ญ

I for comment wetin my eyes see one day for inside room with unexpected meetup... But I go soon reach 40years and my children done dey grow

Just tell her say you wan use rest room oga,,,pull boxer put for pocket wear only jean

Omo E go better make รญ no wear anything than to wear rag for body ๐คฆ

Ejike na big ful + hediot! ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I go commot sepuku ๐
Related Videos
Sensitive content
Bro lost his virginity and became a changed man ๐ญ
Mฬทaฬทฬทgฬทฬทiฬทฬทkฬท ๐ก๏ธ
17,730,001 views โข 3 years ago
