正在加载视频...
视频加载失败
bro na jungle we de live😭
35,238 次观看 • 23 天前 •via X (Twitter)
33 条评论

But e no lie na. If you no succeed you Dey go jail 😂

Foolish leaders foolish supporters f0olish nation

The person wey edit the video dey part of our problems for this country

I think say this thing na cruise ooo So na true 😭

Na so e be for most other countries sha. If you try off yourself and you no succeed you go go jail. But the wey e take talk am funny ngl 😂

Na so e be for most countries too

Bruh what a scary country

😂

Suicide shouldn't be a crime

The first time they want us to succeed 😂😭

🤣🤣🤣🤣

i’m in support of this sha.. you don’t have the right to take your life, however, the government should do well to make life bearable for its citizens.

😂😂😂😂😂😭😭

dem dey threaten life wey person wan take😂😂😭

Omo

I don't get what's wrong with the video... Suicide is a crime. If you try it, you better succeed at it, cus if you don't you'll be jailed.

Why e wan con leave rest of us , dem Dey tell us say you no fit japa go that side😂

I just saw Elon launch Tesla roadster, now I'm seeing this, what a contrast @grok

Person talk say this country na YouTube channel for heaven 😂💔

The only time Akpabio want you to succeed

See our leaders 🤦♂️

Baba first laugh 😭😭😭

My God 😭🤣🤣

Any lie ??? Check for USA 🇺🇸 it’s same thing If you attempt it you better succeed if you don’t you will be jailed

I hate it here

Nigeria oh😂😂😂😂

walai😭😭😭

😭 i don die

@aloy_franc This people don finish me

Hello bro I sent you a dm.. I’d really love if you check.. thanks

😂😂😂funny But e no lie.

Lol he is actually right 😅

😂
