Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Bro no even send whether e 3 quarter Jean dey touch e toe, my guy just dey jam Money Constant dey go.😂❤️
70,042 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)
0 Kommentare
Keine Kommentare verfügbar
Kommentare vom Original-Post werden hier angezeigt
Ähnliche Videos
1:09
Sensitive content
Shalliopi dey come live for IG. Hilda Baci, I no even blam£ you sef. Na because you dey enjoy dey chop person sweat. You dey use our hard-earned money go fix that smelly ny@nsh. You coll£ct me and Seyi money go buy Range Rover. While me dey here dey suff£r dey write song, another woman wey I no rate dey use my money dey chop. God go ju×dg£ you. E no go b£tt£r for you at all. Na today your BBL ny@nsh go bur$t I swear. E must bur$+t because na pers0n money you use do am. You sabi how many millions of dollars Dapper dey chop? Chai! Everytime I remember this thing, e dey p@in me like say na today e just happen dapper dey h0ld me 10$m and I must collect before I c@lm down."
dangerous baby
343,194 Aufrufe • vor 4 Tagen
0:50
Sensitive content
Money for two cars don dey already e just remain wife so I go recreate 🥹❤️😂
honest30bgfan
47,948 Aufrufe • vor 8 Monaten
0:49
Sensitive content
“You see me as I dey enter rain dey go work, rain dey flog me dey go work but one person go call me say make I send am 2k but e dey house dey do weather for two, God go punlsh you” — hardworking citizen cries out😂
STARBOY GUCCI🖤🦉🖤
63,535 Aufrufe • vor 4 Monaten
