Loading video...
Video Failed to Load
Bro no even send whether e 3 quarter Jean dey touch e toe, my guy just dey jam Money Constant dey go.😂❤️
70,042 views • 7 months ago •via X (Twitter)
0 Comments
No comments available
Comments from the original post will appear here
Related Videos
1:09
Sensitive content
Shalliopi dey come live for IG. Hilda Baci, I no even blam£ you sef. Na because you dey enjoy dey chop person sweat. You dey use our hard-earned money go fix that smelly ny@nsh. You coll£ct me and Seyi money go buy Range Rover. While me dey here dey suff£r dey write song, another woman wey I no rate dey use my money dey chop. God go ju×dg£ you. E no go b£tt£r for you at all. Na today your BBL ny@nsh go bur$t I swear. E must bur$+t because na pers0n money you use do am. You sabi how many millions of dollars Dapper dey chop? Chai! Everytime I remember this thing, e dey p@in me like say na today e just happen dapper dey h0ld me 10$m and I must collect before I c@lm down."
dangerous baby
350,450 views • 1 month ago
