Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Bro really cooked her ๐ญ๐๐
64,983 Aufrufe โข vor 11 Monaten โขvia X (Twitter)
33 Kommentare

this mouth can swallow destiny

๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ โif your mama select, your papa go get wifeโ?

If Jesus no hurry nah me for die for you ๐ Perez werey

Perez ลa proper werey. Wetin be this? ๐๐๐๐

Perez take her life ๐๐๐๐

Just dey with me, if wetin I dey expect drop, I swear, I go clean you up

Comrade issssokay

"See as Ur Yansh be like back of shovel" azau nau ๐๐๐

Your nyash wey be like back of shovel..๐น๐น๐น๐ญ๐

The one don pass cooking

Yansh like back of shovel ๐คฃ

Started with pick up lines ended up cooking her

If your mama select like this your papa for get wife?

I just Dey laugh

@tweetsbyzyl Cooked her crazy

See the werey ๐

Well cooked and well done... The ending really touched my heart ๐

Perez is a baskart ๐

This nigga was beefing this girl from onset

He did๐น

Canโt be real ๐๐๐

He really cooked

Damnnn๐๐๐

Just dey with me, if wetin I dey expect drop, I swear, I go clean you up normally

Wahala no dey finish

I weak for this๐คฃ๐คฃ

Your yansh wey be like back of shovel ๐ญ

Omo mommy see ๐ oh lol ๐๐ This one enter lol ๐๐

๐๐๐๐

๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Cook brother ๐

๐คฃ๐คฃ
