Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Bro see cruise 😁🕺🏿
596,739 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Aishat iye☺️1 yıl önce
We are happy people until religion and tribe starts making us to fight ourselves

ROYZ1 yıl önce
Una dey rejoice for where una dey protest because of hunger, how dem go take una serious

Jay Jay1 yıl önce
Happiness is free but the government no fit ever take us serious 😂😂😂😂💔💔💔

Local Werey1 yıl önce
Normal normal Nigerians are happy people but govt wan take that one away too, dem no fit.

SANTORINI1 yıl önce
How government go wan take dem serious like this? Chaiii.

ᴅᴀɪʟʏ ᴘɪᴘꜱ (ɢᴜ)📈1 yıl önce
Happiness reduces stress too, we want the happiness to last longer

Ishowleck l Õmõ ìyá pùpá1 yıl önce
Nigerians just want to be happy.

EmmyBlaq🖤1 yıl önce
Nigeria is a sweet nation, na poor leadership dey kill am.

SizZzle. 😎🇳🇬1 yıl önce
Nigerians no get problem Walahi. Na our leaders dey turn us to animals. 💝🥰

Unite AFRICANS1 yıl önce
Dem don start very soon una go invite artists. Don't lose Focus
