Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Bro see how them dey sing B4 B4 word for Word🤯
51,451 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
28 Yorum

Na 1 week old song people de chop like dz...shaii God bless davido 4 real❣️❣️❣️

Once this guy notice one hit bayi. Other songs for him album no concern am again

That Fola “hehe” chai😂😂😂😂😂

Dem don Wayne Davido gan oo 😂

Goosebumps full my body 😭

@BestEkuson Mayokun killed this song!!! 🔥💥

Ahh mogbe! Shey na you be 001? See gobe 🥶🥶🎶🎶🎶🎶🎶

Sng too sweet 🔥

Wish I was there 😭😭🥹👏🏾👏🏾❤️

😂

Global hit 🔥🔥

Hit🙌

@1Lilmosey mind you this song is less than 2 weeks old 😄

If dem no sing am na me go sing am?

@Leeyaulty Wizkid and olamide no reach 💯

A proper hit

30BG you no small.

@Moweyyyy184273 Big hit 🔥

Baddest ❤

If davido still dey sweat who are you not to sweat to archive all your dreams

Dem don too Dey whine David for this industry

He go just Dey use “say what” “say what” spoil songs 😂 smh

Omo davido na the biggest ,iconic treasure from Africa 💯💯

@BashirAhmaad go think say na AI oo

001

Song wey don just released 2 weeks ago

001 for a reason. Baddest na my GOAT forever, zero replacement! 👑🐐

Omor
Benzer Videolar
B4 B4 ! What a hit ! Mayorkun just dey perform with the crowd 😂😂
wande
131,694 görüntüleme • 1 ay önce
Mayorkun performing “B4 B4” in Birmingham 🇬🇧🔥 song of the year…🤯👑
oyin
18,667 görüntüleme • 4 gün önce
