Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Bro to bro no gree😂🤣
61,903 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

َ🪂1 yıl önce
Na Mercy eke sister be this?

Rock Paper Sizzle1 yıl önce
💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

SAMCHIMEREZE 👑1 yıl önce
Bros help do video wey Ifeanyi go dey inside We go like see the hard working generator off man😅🤣😂

BIGMO GAME1 yıl önce
I think it’s time we see Ifeanyi 😂😂😂

BadBoy_Reinhard⚡️1 yıl önce
Billing online and offline

Crypt Topia1 yıl önce
na so we gree for them again, men gaz make smart

StepUp™️🚀1 yıl önce
Dey still carry online billing come offline 😂😂

Arsenal Lover1 yıl önce
You no well 🤣🤣🤣🤣

OAK1 yıl önce
🤣🤣🤣🤣offline billing

Chinedu1 yıl önce
Una no de ever get light?

Not your regular guy1 yıl önce
😂 brooo wtf
