Loading video...
Video Failed to Load
Bro what’s really happening?
75,092 views • 13 hours ago •via X (Twitter)
35 Comments

Podcast; No No No don’t put me Queen ratel; I’ll put you

But no b senior man b this?

Women always claim they can take responsibilities until is time to take up responsibility

Verydarkman na king, this one na queen 😂

Why is Portable so desperate to be a queen?

Omo be like say vdm don go mistakenly start cult🤣🤣

See person wey dey call herself queen of Ratels,omo she just fine anyhow and nah person mama oooo, wow!! I wonder how her slaves oh sorry her Ratels will look like 😥

If I wake up beside this kind queen PTSD fit kpai me😭😭😭

Na VDM wife?😂😂

YES! At last, I have seen the Mad man that gave Peter Obi that advice 😂

Who is this person 🤣🤣🤣🤣

Na Sowore auntie be this You no see the cap?

How is this a woman 😂

Senior man is not even lying 😂

This is hilarious! 😂

So vdm get wife

Always the ugly ones 😂

Na man abi na woman?

No be sowore yellow beret dey her head so

Please is he a queen? or is she a king something is not adding up

Ratel queen get fra than VDM

All of them for this ratel just Dey lookalike.

See nuisance wey Una don Create 😂

Low key eh, if this guy misyarn this woman go beat am😂😂

All of them for this ratel just dey somehow

The paracetamol part .. she told no lies 😂🤣😅🤣

😂 Omo rates get opposition within camp ke?

but wait…this is a woman?

She is on point

Look what Nigerians are discussing in 2026

Wetin be this 😭

😂😂😂

Everybody for that ratel movement Dey craze 😂😂😂

Honestly these are the kind of people he has in his Rat hell. If you call out the obvious?they will tag you a classist. Omo abeggg 🤧🤧

When country don spoil na so e Dey b …. Everybody wan turn to human right activist
