Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Bro, you go miss 10 World Cups 😂
Комментарии: 36

you run, con go back no worry, na the day Lamine yamal retire them go release you

😭

😂😂😂

The guy suppose sue her for sexual harrassment make he cashout.

At least he watched Ronaldo without a World Cup 😂😂

First ask for her age ooo 😂😂 Make you get evidence

Yamal and Arda Guler fit don turn sporting Directors before dem free am

Lol Baba dey form phonetic ohhh Your jail go too looooonnnnggggggg

Them give werey Tesla e Dey find Corolla.

Woman dey with you and she carry condoms put for bag, no be 2 but a whole role He better run else, he go even end up not watching any WC again

He should sue her for serial harr@ssment some girls no dey learn

Yamal pikin go don dey play ball before you come out bro!

@grok wetin he mean by "You go miss 10 world cup"?

Gramma noooh

@IamolasunkanmiE Funny now. Imagine reverse was the case…

It's always funny but the reverse would've been worse!

Smart guy, na she go still report him of assault and rap after throwing this true pass

Yamal go don turn coach when e come back 😭

You no go watch even one of Ronaldo jnr match as you dey go laidis oh

Ronaldo don retire nah Watin e wan gain in watching World Cup again

Werey go dey involved las las

By the time dem release am, Osimhen daughter fit don born 2 children wey dey 200 lvl for university

Person wey him for sue for $500k

Lamal and estavo go don retire before dem release baba Even Ronaldo jnr sef go don hang boot

Add a counting!!!! Pelu ise asekara! Hardwork😂😂😂😂

Funniest part how I know this guy 😂😂

Olodo go learn new thing, e think say e dey Bariga....now playing olodo uprising by dammy krane 🔥

let him do what he wants, there will be no Ronaldo in the world afterall 😂

Make person turn this thing to snap sound abeg😂😂😂

Nfa no carry this boy go world cup ooo

Dey wan spoil the wereh life 😂😂😂

Lamine yamal go don turn coach when hin go wan come out

😂 he run o abeg na ball he come watch

Lol sue am for sexual harassment, knack am 800k dolls cashout

Guy you no should still Dey there Dey question her before she frame you

So nah Wetin Sheeva dey do for South Africa be this 😂😂
