正在加载视频...
视频加载失败
Broda shaggi 🤣❤️ Friday night out now 🔥
33 条评论

The song don dey sweet😭❤️ Nasboi God will punish you for forcing this to me😂

Your PR strong pass DNA

Music PR and Skit 😂😂😂 Burst my brain😂

Creativity at its peak😂😂😂🔥

Shaggi money no dy pass 3500🤣🤣🤣

Nasboi follow me back abeg

Broda shaggi na werey 😂😭

I just love brother shagi...

Hope say mouth never dey pain you😁😁 "Forward ever never look back If i turn back make i turn to salt I steady look front cause it means lot Steady focus on my radar No one fit stop my shine No one fit stop this my Gbedu No one fit touch my vibe Even nepa no fit off my light"

Sweet 45k

Shagi own mus b different 😂

Broda Shaggi and tiri five 😄

Broda Shaggi too like tiri five 😫😫❤️😭🤣🤣

hahahah broda shagi na serious street werey ooh

“Perform” lmao 🤣

Truth is, this Jam is so Maaad! 🎶🎶🎶

On top 500 you carry phone of 1M, na so una dey do for here?..

If I no “steam am” Wetin go happen ehn broda shaggi?😂😂

I too love you abegi...getat...u too sabi ❤️

"If them born you well, no STEAM am" Shaggi na werey 😂😭

Naboi wey sabi promote All content creater e go use them all

God is good

😂😂😂

😄😄😄😄

I was about to say how much you give shaggi 🤔😂😂

Broda shaggi, wetin dey always be your wahala with tr5☺️

That wey em give una nah paimpu...😂😂

🤣😂😂😂

😂😂

Brother shaggi na confirm werey aswear

@iamnasboi If you no complete shaggi's N500 na him go call Napa people to come Cut your light 🤣🤣

🔥

“How far balance”😂
