Loading video...
Video Failed to Load
Broo ๐ญ๐๐
84,834 views โข 3 months ago โขvia X (Twitter)
30 Comments

No finish am no finish am and u Dey waka ๐

Sushi is overrated in this country... I almost vomited my intestine when I tried it

This one tried q-cum-ba for the first time

Hold on they're eating unboiled fish?

Bro was like what is this shit ๐ญ๐๐

The real definition of e fe ku lale yii๐คฃ๐คฃ.

Na the woman idea, na why the guy wan make she chop am๐คฃ๐คฃ

Whose Idea was it to use sushi for the game ๐๐

Why person go dey chop raw fish baami?๐ญ๐

โNo be me win na you winโ ๐ ๐

E say "Rock cover paper" ๐๐๐

the guy just dey waka no more run o

Laf wan wound me

He Dey tell am make she no finish am๐๐๐

Sushi na Uncooked fish na ๐๐๐

Bro ๐๐๐

Whatโs about the hype

๐ Guy no gree com quick... Will like lose always

Eat eat eat ๐๐

Pounded yam dey dere Una no chop, Una dey do anime aesthetics. They have to finish it oo

Wey I get pocket ๐

They should try it with the wasabi

Sushi ๐ฃ and sashimi is a good healthy Japanese delicacy.... You can eat it with soy sauce, wasabi and pickled ginger or gari Try it, you will love it

Who deh see wetin that girl carry for chest?

Is it that bad ๐คฃ๐คฃ

Na unpeeled cassava be that?

What take your time means

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

๐๐
