Loading video...
Video Failed to Load
Broooo..... See how my guy dodge billing ๐คฃ๐
882,532 views โข 9 months ago โขvia X (Twitter)
38 Comments

Bro discovered pipe wey led to goater

Baba viciously escaped

Maximum respect to him lol

Azzin

As a man you need to be sharp, so you know when to say yes and when to say no , my guy don sabi

My guy, that's very important oh

Seriously it is

Oga wey don reach house since

If na you wating you go do na

As thing oh

Departure on arrival

No time oo e necessary abeg

Hahahah

Cool video, funny stuffโฆ. DID THAT NIGGA PUT ON MAKE UP?

Nice try. They did well

Billing go make you dy creative ๐

If e reach your turn, come out na๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Lol

You go wait tire ๐

Lmao ๐คฃ If na you, you no go disappear

Disappearing message ๐๐๐

This guy go stingy like mad๐

Ridiculous joke

This is hilarious ๐๐๐

๐คฃ๐คฃ

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ baba follow underground pass ๐ญ

See movement ๐ ๐คฃ ๐

As how nah!๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ na him who made that swimming pool

Omo ๐ ๐

I was expecting that ๐๐๐๐

U go wait tire ๐๐๐๐

Over sabi dey worry am

๐๐๐๐๐๐๐

๐ณ๐ณ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Lmao

You left your phone

Omo....๐๐๐๐ You just made my day with this video ๐ ๐ Omo....today was stressful...
