Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Broooo..... See how my guy dodge billing 🤣😂
882,532 Aufrufe • vor 9 Monaten •via X (Twitter)
38 Kommentare

Bro discovered pipe wey led to goater

Baba viciously escaped

Maximum respect to him lol

Azzin

As a man you need to be sharp, so you know when to say yes and when to say no , my guy don sabi

My guy, that's very important oh

Seriously it is

Oga wey don reach house since

If na you wating you go do na

As thing oh

Departure on arrival

No time oo e necessary abeg

Hahahah

Cool video, funny stuff…. DID THAT NIGGA PUT ON MAKE UP?

Nice try. They did well

Billing go make you dy creative 😂

If e reach your turn, come out na🤣🤣🤣

Lol

You go wait tire 😂

Lmao 🤣 If na you, you no go disappear

Disappearing message 😂😂😂

This guy go stingy like mad😂

Ridiculous joke

This is hilarious 😆😆😆

🤣🤣

😭😭😭😭 baba follow underground pass 😭

See movement 😆 🤣 😂

As how nah!😂

🤣🤣🤣🤣 na him who made that swimming pool

Omo 😂 😂

I was expecting that 😂😂😂😂

U go wait tire 😂😂😂😂

Over sabi dey worry am

😂😂😂😁😁😁😁

😳😳🤣🤣🤣

Lmao

You left your phone

Omo....😂😂😂😂 You just made my day with this video 😂 😂 Omo....today was stressful...
Ähnliche Videos
See as BLord deh dodge billing for here, even me self sh0ck 😂😂😭
D3VID 🐢
23,447 Aufrufe • vor 4 Monaten
