ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Brotherhood are happy ๐๐๐๐
34 ๆก่ฏ่ฎบ

Just Sabi dribble you go survive for this life ๐๐คฃ

another day to tell you good women no deh get yansh

Abeg I no understand the video na the girl nyash I dey look since ๐๐๐

This assist pass kdb own ๐๐

This is the best dispute resolution of all time๐๐

This skit supposed get millions of views

This guy suppose dey resolve international conflict.

๐ฉ๐๐

Anything way pass like this means say she for chop beating

I know some of you guys are here to comment about that yansh๐

THIS GUY SUPPOSED DEY ATTEND THE PEACE TALK WITH THOSE BANDIT

Bread wey she dey find as she go take sell am since bro's don use Pythagoras theorem return the bread ๐คฃ๐คฃ

Next brotherhood president

Omo see Nyash bro...

This all I could c

On G.. This thing sweet my belle๐ญ๐

That one concern you

The girl's face and body don't go together! I can't believe she's the owner of that behind ๐

The moment I heard, "Check whether na you hold your bread, milk and money", I knew bro was up to something. ๐๐๐๐๐ฏ

She underrated the counter-attack ๐

This guy fit solve Nigeria prob

omo see that yansh

Smart boys no reach 2, na me and this boy remain

๐๐๐๐คฃ

So the nyash was for nothing ๐

High IQ move ๐คฃ๐

๐

No try am for Iya Razaq Shop oh them go use you sweep ground

@Anikire_Guy They gave balloon door yesterday to the wrong person. This guy deserve it

If woman give you this kind of look, Aje she must revenge even if na 5yrs time

@grok whatโs the girlโs social media handle? Dig deep!!

Some of una nah yansh una dey look

Bruhh nah Iniesta. Served the assist on a platter of Gold.. We shall call him The G.O.A.T. O ya take your thing ๐

I no even understand the video na yansh I just dey look dey good
