Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Brotherhood don’t do such
39,051 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

The lines too much 🤣🔥🔥🔥🔥🔥🔥👏🏿👏🏿

"if you take D out of Devil,baba you still Evil" "Who are You? They're my Vistors wey come visit Us" "Spending time with girl wey get big waste no be waste of time" "Your Coming don make me Cum, now I've come to my senses" "Ano know say so Your plan Be ooo,adey always get plan B"

Lines. (You are not making heaven) A don tell you say if I give you this money make I no wake up, you won make I die because of hook up? Why she no go Dey comfortable, person one cum for table if you take D out of Devil,baba you still Evil Who are You? They're my Vistors wey come visit Us Nah man wey cum dem dey greet welcum No be like say cripple no fit run mad, na just say madness na for ppl wey fit run Spending time with girl wey get big waist no be waste of time Your Coming don make me Cum, now I've come to my senses Ano know say so Your plan Be ooo,adey always get plan B Had I I known ndi Rev.Sister I wish I could ndi Rev.Father

Abeg, did they eventually leave the house? 😂

Another merchant just scaled their ads without losing their mind. You’re still refreshing dashboards like it’s a sport? Get a grip.

i don learn 630 proverbs and 94 lessons from this video ‼️

Omo lines just dey fall in pleasant places for this skit

Na only that gen fit solve this Dera house of commotion. 🤣🤣

@Chi_dera_madu : I'd I know ndi Rev.Sister HK Girl : I wish I could ndi Rev.Father Punch lines full ground no cap😅🤣😂

Lines fall in lines alongside the ryhmes for here 😂😂

Part 2 part 2 part 2....I must see as e end, meanwhile brotherhood is proud
Ähnliche Videos
Brotherhood is proud of him In sporty what do we call this ?
iamtobitheboss
27,056 Aufrufe • vor 1 Tag
