Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Brotherhood is super proud 😂😂👏🏻
73,214 просмотров • 6 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

For my life I never ask woman can you be my girlfriend. I go just wake up one morning call you my babe and na so we don enter relationship be that

😂😂😂too proud of him. you no get money you the set standard

"My friend shut up dey go kitchen "🤣😂

Shey her ex dey give her 1million. were d money come dey

The guy Dey talk too much slf I Dey expect make he don carry the food since that afford matter

Why did he leave his food behind?

Super proud 😂😂👏🏽

When you see these type of women Just ask them how much for a night straight up 🤣

That food looks like beans with 3 hard boiled eggs. And if that’s rice, how’s it 10 portions? This people self..

The Unrelated Humor for this video na the ‘4 eggs’ wey dem paste untop the rice 🤣🤣😭

One con eat and the other one con date. Two parallel lines no fe meet true true.

Eggs n rice na 300k with chivita?

Chai that egg don soak stew well

There are different types of dating, dating to marry, and dating to just 4k. To marry both parties analyze and agree with providing room for growth, understanding building love together…Now the other one is where one buys a hole to use when he needs it henceforth a price tag

We’re super proud ❤️😂

Enter kitchen joor

Women ehhh, nawa oo my gender dey muse me

Who wan dilute beans with 4 egg Na she get standard 😭😂😂💔 The apostles must hear about this 😂😂😂💔

Make I bookmark mornings are busy

not funny

Slave trade never end?

😂

Na that pookie, go pook your mouth My friend enter kitchen go wash😂😂😂

The Message I got here: "stop placing your standards on other people's money"

So proud 😂😂😂

Go where you belong madam 😅

This is one of the major reason why many of una no go settle down.

Wetin be pokie? 😂

On God😂

I’m following this guy on IG asap Musta done a lot of preparation to know the right response to cunt like this

Sorry

The last part 😂

True brotherhood 💯

It's too noisy,it will be cool if he remakes the video ,the content is good
