Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Bruh I’m seriously crying 😭😭😂😂😂
34 Yorum

But if to say many of us no dey watch ball, we for no fit pronounce some of these names shaaa..

She try na😂😂

Kwara wan commot her teeth 😭😭

Only her isnt enough

Chivita Warashileyi 😂🤣

It's commentary and football media that make most guys know how to pronounce it well 😂

I’ve never heard people argue in Watching center concerning that second psg player, how you want pronounced mk you no mistake 😂

I don laugh tire sotay before I even watch am finish, I don like am, I don repost am.. 😂

Chivita ke? Adondie 😭😭💔

Teknomani 😂…. Tchouameni She try shaa no cap Thank God for commentators wey de help us call the names inside match😂

I'm a spec, I'm a graduate of medicine from university of Lagos, the ground that I walk on deserved to be worshipped, can't you see how sexy I look Me: pronounce "Khvicha Kvaratskhelia"

She even tried most men self no sabi call that name I swear 😂

“Socratis papastapotamos” 😂

Just incase you need it. Erling Haaland Desire Doue Ousmane Dembele Dominick Szoboszlai Khvicha Kvaratskhelia Henrikh Mkhitaryan Virgil van Dijk Cesar Azpilicueta Wojciech Szczesny Sokratis Papastathopoulos Aurelien Tchouameni IIkay Gundogan Yoshiko Gvardiol

Virgin vajik 😂😂😂🥹🥹😭

Dominik Zozobolai

True true na God go punish you eniola 😂😭😭

Tecnomeni ke 😂😂😂😂💔

Adondie 😂😂😂

@DforDust @A4Ayoo @Bennie_oyale @austynkay @Idenyiblackgold @iam_mcjowie 😂

And I dey eat pepper soup oo

If not that I dey watch ball I for no sabi most pronunciation

Now werey oya pronounce am too if no be commentators wey you dey listen half of that name you no go ft pronounce am too 😂

Who give this people all this evil name

😂

Eniola don promise her money nah why she no give up 😭😂😭😂

She tried those names hard o na yesterday I know the real pronunciation of Fernandes na (Fernanche)

she tried na 😂

"Only her is enough" but he is on a mission to unalive the innocent girl 😭😂😂

I swear she tried as a guy if commentators refuse to pronounce all these name we won’t get it also kudos to her

🤣🤣🤣🤣she’s a drama girl

Omo I go give my babe dis kind punishment aje dat gal said abi God wan punish am🤣🤣

😃😃😃😃

Is like he promise her money
