Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
9 Yorum

dR Ss2 yıl önce
No be this Akpi wife applicant be this? 😂

Smart Boss2 yıl önce
Make i go toast Bebe wey dey trek, wetin do my steeze ?

𝗠𝗔𝗭𝗜 𝗕𝗘𝗟𝗨𝗧 2 yıl önce
All the format don cast 😂🤣😂

Ego Ofu Onye2 yıl önce
Na the Dinta song for the background de off me oo. The hunter became the haunted

Amarachukwu2 yıl önce
It's the dinta song to accompany his hunting spree for me😁😁

Zymxy2 yıl önce
O ti lor Igbo man can never fold🤣🤣🤣 Still insult the babe join🤦♀️🤦♀️🤣

Mr Ken2 yıl önce
Baba go dey use outdated lines. That line don cast already. Someone should please help a brother here! 😂😂

Olúwafémi Patriot2 yıl önce
This guy dey on old format . We’ve moved a long time ago

Ada Ezeagu ❤️2 yıl önce
U wan toast akpi wife🤣
