Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Комментарии: 9

dR Ss2 лет назад
No be this Akpi wife applicant be this? 😂

Smart Boss2 лет назад
Make i go toast Bebe wey dey trek, wetin do my steeze ?

𝗠𝗔𝗭𝗜 𝗕𝗘𝗟𝗨𝗧 2 лет назад
All the format don cast 😂🤣😂

Ego Ofu Onye2 лет назад
Na the Dinta song for the background de off me oo. The hunter became the haunted

Amarachukwu2 лет назад
It's the dinta song to accompany his hunting spree for me😁😁

Zymxy2 лет назад
O ti lor Igbo man can never fold🤣🤣🤣 Still insult the babe join🤦♀️🤦♀️🤣

Mr Ken2 лет назад
Baba go dey use outdated lines. That line don cast already. Someone should please help a brother here! 😂😂

Olúwafémi Patriot2 лет назад
This guy dey on old format . We’ve moved a long time ago

Ada Ezeagu ❤️2 лет назад
U wan toast akpi wife🤣
