ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Bruh ๐๐๐๐๐
9 ๆก่ฏ่ฎบ

dR Ss2 ๅนดๅ
No be this Akpi wife applicant be this? ๐

Smart Boss2 ๅนดๅ
Make i go toast Bebe wey dey trek, wetin do my steeze ?

๐ ๐๐ญ๐ ๐๐๐๐จ๐ง ๏ฃฟ2 ๅนดๅ
All the format don cast ๐๐คฃ๐

Ego Ofu Onye2 ๅนดๅ
Na the Dinta song for the background de off me oo. The hunter became the haunted

Amarachukwu2 ๅนดๅ
It's the dinta song to accompany his hunting spree for me๐๐

Zymxy2 ๅนดๅ
O ti lor Igbo man can never fold๐คฃ๐คฃ๐คฃ Still insult the babe join๐คฆโโ๏ธ๐คฆโโ๏ธ๐คฃ

Mr Ken2 ๅนดๅ
Baba go dey use outdated lines. That line don cast already. Someone should please help a brother here! ๐๐

Olรบwafรฉmi Patriot2 ๅนดๅ
This guy dey on old format . Weโve moved a long time ago

Ada Ezeagu โค๏ธ2 ๅนดๅ
U wan toast akpi wife๐คฃ
