Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Bruh! Portharcourt dey one kain!

384,059 views • 1 year ago •via X (Twitter)

10 Comments

Charplate Chukwuebuka's profile picture
Charplate Chukwuebuka1 year ago

Did she just Ankor that guy. 😃Women for Edo dey protest against Cultism while Women for PH be the Cult themselves, nothing go fit stable for this country 😅

Prince Innocent Jr.'s profile picture
Prince Innocent Jr.1 year ago

once you hear abobi who u be in any argument from anyone in PH just walk away peacefully no matter the age of the person 😂😂😂

Westernking__🇳🇬🇩🇪's profile picture
Westernking__🇳🇬🇩🇪1 year ago

You wan collect? Wetin be Port Harcourt dey one kain. Make u no cap anyhow o if not u go collect groundnut for your head

Chudé's profile picture
Chudé1 year ago

na here them Dey see una… See Wetin Wike do una during the last election, all of una no even raise a finger, rubbish

Okakaodumodu's profile picture
Okakaodumodu1 year ago

It’s terrible that elders brag with such a nuisance value

sarahisblessed's profile picture
sarahisblessed1 year ago

If u know u live in Rivers State, like and follow for a quick follow back. @sarahs_update

🛡️RUGGED⚔️OBONG🛡️'s profile picture
🛡️RUGGED⚔️OBONG🛡️1 year ago

This woman get beer parlour for chakiricha, rumuigbo after eterna filling station, her pepper soup na final. We once boarded one moto from rumuokoro market, conductor insult her, she said dead body qo surplus o! Called chakiricha boys to wait for her, omo they offload everyone

NWABUNWANNE ODIARI's profile picture
NWABUNWANNE ODIARI1 year ago

This woman go dey razzle men for street oh Comot body put yansh!!!

🎤voice from the East🎤🇳🇬💯's profile picture
🎤voice from the East🎤🇳🇬💯1 year ago

Bruh my mother rugged oooh all her life nah port Harcourt Born and raised in port Harcourt My mom they ask me who goes me 😂😂😂😂

Big Banty🦅's profile picture
Big Banty🦅1 year ago

Na salvation ministries member Dey anchor 😂

Related Videos