Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Bruh. This is reality of many out here. 😂
10 Kommentare

FORMERR SUREBOYvor 1 Jahr
She get luck 🤣🤣🤣

Donpirvor 1 Jahr
But that bread soft o

Livinus O.Francisvor 1 Jahr
Na the broke one's they do shakara pass. The rich one's won't stress you

☬ 𝕾𝖚𝖑𝖙𝖎𝖇𝖆𝖇𝖆 is #OBIDIENT ☬vor 1 Jahr
I swear, some no even see the akamu sef.

Fillipo Sagavor 1 Jahr
Wait oh... Break and Akamu? Well, she is making sense. Make I leave her

REDD‼️vor 1 Jahr
If I dey talk say na swallow full these girls belle, e go be like person no rate them 💔

Efe_toborevor 1 Jahr
Just because belle no dey transparent, everybody say na turkey and goat meat dem eat.

Success🗣️vor 1 Jahr
I dey like this kind babe😂😂😂

Ogbonna Benjamin Ogbonna ❤️vor 1 Jahr
Reality carry Monday hammer ⚒️🤣🤣

Kelvinhovor 1 Jahr
What happened to her Kpokrikpo head style?
