Loading video...
Video Failed to Load
Bruhhh🤯🥶🇨🇳
435,232 views • 7 days ago •via X (Twitter)
34 Comments

This must be AI right ??

My daughter Chi-din ma is doing very well, money well spent 😀

I see AI replacing CGI soon.. Somebody say prophecy!

Who is this squirrel in a human form?

Na AI

AI or not, I no go try this thing

Now I don’t even know if this is an Ai video 😭

As I dey watch ahm self, I don fall

Tell am, make him come down

Fufu don turn you to fool so you know see say nah Ai

I dey look for master shifu Abeg

With AI, all things are possible

@MrSmith906 Meanwhile our own children nah how to Dey fight imaginary devil dem dey teach them

Is this even real ? Because she is moving so sleek and fast

Waiting oo all this thing way den dey do for film no be fake🙄🙄

I fell down 6 good times while watching this

Bro this can only be ai, even real life monk no go risk their lives like this

You don dey post AI for us😂😂😂

Problem with china .. they re so futuristic and advanced some of their stuff could be mistaken for Ai and vice versa

Me wey dey fear height?😂😂😂

Use me as the Ai button

AI. It's never this fast

I can do this na, what is there 😭

I can do it... But

Back in the village, we do this on mango trees

This Can't be Ai.. their is always a bit of. Error in Every AI generated Video

This is amazing to see. They are really good at it.👏

@grok confirm this video for me ASAP....before I beat someone's child

Oya come down make we see nah if e no be Ai 🫴

If she were to fall, she won't touch the ground. That's one of the reasons for her confidence.

Ay

How he wan take come down?

If I try this, na here my village people go score screamer.

😱😱



