Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Bruhhhh🤯🤯
29,374 Aufrufe • vor 29 Tagen •via X (Twitter)
31 Kommentare

Omo na later she go know am for back fr. Remember when I did this job omo your back go hirt like mad with time you start bending the back like you carrying a load

Normally if you dey date this kind of girl wey dey work hard like this, and she ask you for money, you suppose dey happy to give her.

This is the type of woman am settling down with 😂 you go chop beating tire 😂

Omo I keep telling people strength isn’t really in size, it’s about endurance and stamina. This girl go fit lift Very dark man.

Ehennn this kind girls go sabi use money, na this kind girls person suppose dey date. 😂😂 they know say to make money nor be BoBo😂😂😂😂

Hopefully you get taken care of soon

I had a heavy laptop then that nearly spoilt my posture. Till date one side of my shoulder is higher than the other side because of the laptop. I can imagine the damage that heavy load would cause her.

Omo and the salary fit no go far like that😭

This is not good for her backooo 40-46; 46,000

Omor this one no wan de find guy were go give her urgent 2k ooo she understands dignity in labor

Omo mad o

Life is all about determination, this is really encouraging sis,may God make way for you were there's no way, at least we can do things to survive or assist our boyfriends or husband not depending on them daily basis,so they can leave Long, keep pushing sis it's gonna be alright

I hope she take it easy on herself, carrying overweight things like that have repercussion

The real definition of senior woman

If na girl wey open breast now Dem go do fund raising for her

Take care of yourself with that job. No free stuff again

This one go fit stand straight again ?

Performative but yeah 👍

Go girl 💪🙌

This type no need wig 😂😂 plate of futu and suya, is 👌😂😂😂

Omo the lady is really working

This isn’t healthy for this lady. There are jobs meant for men. And this one is one of them.

This is how you fight for equality!

But wetin go inspire woman to do this kind work?💔

What a man can do

She’s a very hardworking man

This isn't healthy for this woman at all

this na wetin I dey back normally

This girl can back quadruplets and not feel it. Cos... Hoooowwwww

You don try

Always slime girls sha!
Ähnliche Videos
Sensitive content
يخررررب بيته ياعالم وش ذا السايكو🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯
𝑲𝑼.
504,468 Aufrufe • vor 1 Jahr

