正在加载视频...
视频加载失败
Bruno Fernandes disrespect 🤦🏽♂️
38 条评论

@blvcksnow_ this your tears na intro, make crystal palace win conference league first

no be you say arsenal fans no sabi cook yesterday? why catarrh full your nose like this egbon?😂😭

"Na chelsea go suffer am" don dey explain himself since two days 😭😭😭😅💔

Why you dey set camera when he no concern you?😭😭😭😭

@Andykay994037 You never see anything, you go dey explain tire. When you dey say “Better than Iniesta” you no remember say e dey disrespectful. E reach ur turn you dey preach😂😂😂 make God help make arsenal win that Champions league. You do work pass Sergio Ramos that day.

@Tonycruz201 Abeg you no go like shoot documentary ontop this matter😂🤣🤣

No matter what Pedri>>>> Bruno😏

It’s not even yet a week that we won the league and you lot already setting camera. It going to be a long summer 🤣🤣🤣

Burno has 8 open play assists . Ffs !

Lmao Bruno Neva see agenda yet 😂

See as you don Dey explain for the past two days.

you set camera for Bruno keer Wait make crystal palace Carry that trophy

Those set of fans are not true fans ✅

They are crazy

So what’s the point of this your video?? To justify Bruno Fernandes or what?? He said “he’s the best midfielder in the world” na once I burst laugh!!! Best midfielder in the world with no trophies to show for it??? In what criteria?? In what category?? Individual awards?? Talking like he even has so may individual awards to prove it! 😂😂 Omo!! Manchester United fans dey mozzz me!! Aswear to god!!

“It’s more a Chelsea’s problem” why are you explaining plenty

I think say na we go suffer pass of them win am ni, why you con set camera egbon 😹

We no sabi cook, you set ring light start to dey explain See how he dey pick en word one by one Cry for me jor

“Arsenal fans don’t know how to banter” don set camera 😂

When typing cannot express your pain anymore you tend to set camera

“When Arsenal win the league, i pity Chelsea fans” but na you de explain since yesterday, now you don set camera😭😭😭 You never start 😂😂

It's more of a Chelsea problem una😂👍

You leave tweets set up camera. This thing really touch you and more dey come 😭😭

Nah Chelsea banter go touch don set camera dey explain o

This one set camere dey explain

You later set camera on this matter 😂😂😂😂

You’re excellently spoken boss👏👏👏

Thanks boss

Big United fan here too. Fb boss please

“Arsenal fans no even sabi cook” And Cattarh full your nose with camera for front 😂

Bashiru just dey pray make we no win champions league ooo😂😂😂😂😂

Arsenal fans no sabi cook don set camera Dey explain o

Resist the urge to shalaye..resist..ah😂...you guys were on holiday throughout the season..now you forcing convo everywhere...Nobody is disrespecting bruno..the way januzai is better than Sanchez that's how Max DOWMAN is better than Bruno😂😂😂.ORGGYTDRPTPT

This tears no com too much on top Bruno?😂

Ilorin Gary Neville don set camera ooo… 🤣🤣🤣🤣😂😂😂😹😹🤣🤣😭😂😂

Bro just stfu and sit down in one place. Setting your player up cause of X video content. Very anyhow person

Ilorin Gary Neville don com online for explanation 😂😂

@Savage_goal somebody that saved us from relegation a whole bruno fernandes? very useless set of people in this fanbase


