正在加载视频...
视频加载失败
Bruno fernandes with a uselessss hat trick
21,750 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)
27 条评论

Oya 😂💔

Who go post the cheki middle man against man united for me 🤣🤣🤣

Rest 😂

Maybe this kind content go favour you sha 😂 Keep it up bro

Dis dog don start again 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Mind you no club be small club for premier league

@funny_kante nwannem na lie ooooo, Cherki is nowhere around Bruno level bro.. Same Bruno won against una last season with your Technical Cherki on the field 😂😂😂😂

Kante I wan taste your tears

You go cry 😢 😭

Cry for me kante

@PaulAbuga5 Who’s kanga ? Teams Dey banter Man city fan Dey talk 😂

You dey craze

I buy bucket yesterday 🤲🏿😭😭

You go cry 😂😂😂

😂😂😂😂😂

See your hard face 😭🤣🤣🤣🤣

Sorry

U dey mad Aturu

😂😂… sha no go kpai before we go meet

U go soon cry 😭🤣😂

Shanks Kolu heeeeiii

Manchester again

Enzo maru ikpu

Oga go sleep

China kolu 🤣

Bruno agaisnt Ipswich is just like Ronaldo agaisnt Uzbekistan

You go cry blood werey 😂







