Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Brymo Performing Yesterday At a Wedding in Lagos 😂✨
Комментарии: 10

NAWTI BOY1 год назад
You are meant to sing for the couple during a wedding gig nah not moving like person wey dem dey flog cane.

DottyB!G1 год назад
This Egbon don finally mad 😂

wacko👽1 год назад
I first think say na Zazu wahala

Ikenna Okeh1 год назад
Scary to see how the mighty fall.

Puff Baby1 год назад
Baba don high

FOLA 💫❤️🔥1 год назад
Make Burna boy no see this o 😂

Dr Farouk1 год назад
Baba just dey happy

SIR. C.B🐂1 год назад
Who's idea was it to invite brymo of all people for a wedding performance.

Israel1 год назад
See my fav 😀 Oju gbamiti Why e don Dey fly like adaba oju orun 😂

Francisco Brainiac1 год назад
Which kind Agbado performance be this? Performing like who dey high on colos, Abi bed bus dey bite am all over?
