Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
BTS with my guys 🫢
Комментарии: 35

Why your Olamide con look like Blord

Na Olamide converted to Baddo

Nah Still Blord doings be that 😂

You recreated the original 🙌🙌🙌

Davido fingers 😭😭

This your Burna boy resemble Akpi ooo😂😂😂😂

Why your own Baddo resemble Blord 😂

I was wondering why the stage looked strange till I saw wizkid 😭

This is akpi not burna 😅

Why your Olamide be like blord

Why Wizkid turn to another person

That one na Blord or Olamide ?

Shey na only me see the switch btw Burna and Speed Darlington

Few years to come, video/photo evidence will no longer be valid in court

Burna come resemble Speed Darlington for like 5seconds 🤣

This looks more like B lord though.

Is this real?

This one wey your face dey change every 5 seconds, Pele o

see Salisu! 😲

Una sha Sabi prompt 😀

@wellsfagoo Dope! But why Davido begin pose when you done snap finish? 🤣

Haaa Bro that Burma no be Burna Your ai don go out of hand

Haters will say na Ai 😂

Why your olamide come dey resemble Blord 😂😂

Dis one Odogwu Burna stay jejeli He no match u boot as ordinary sound engr 🫤

Your life don spoil😂😂😭

Olamide or Blord?

wetin brother leke dey find for there 😂

You too try dey bath now, why u come wear one clothes to every BTS

Watin be this

😂😂😂😂

You becoming good with your AI tools

Why Olamide con be like BLORD 😂

Na Olamide be that or BLord?

Which Application is he using to do these video @grok
