Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Burna Boy and his Men.🥾
110,354 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

Na men b dis No be to dey with one werey weh teeth don rust say na baba ika

Men dem

gųn dem a rise up just like antennas

Inside room 😂😂😂😂😂😂😂…make dem show face come out , una papa go run for this Lagos

Na the men wet wizkid supposed fear be this?

Burna na real man but she tell me say na keyboard warrior .

E reach make dj Tunez men's them run

7777777

I don see D Prince clear road na men get this world 🌍

No be boys dey settings oo na men

What has the promotion of so called cultism done for the country? Men Bam Men you fit go try this Rubbish for North? Why still moving with security up and down. Na the youths wey dey copy them I dey sorry for.

All of them na family man tho except diddy babe

Na cultism una Dey promote now no be music again..una need help

ODG for a reason

This one dem dey promote cultism so ? How this benefiting this growth of the country.?

Useless men Now way kidnappers day terrorize us where dem day

Giv am chance

Abeg I wan know if government @officialABAT has approved cultism

This is how they keep displaying stupidity and smoking and taking drugs to the public glare in the name of useless affiliation. They need to ban these people openly smoking and taking drugs for the sake of our younger generations

Biggest 7 who dey come Dey fear

Better style,he is elegant 🥾💯🌗

All of Una na obi

Mtcheeeew

Lol. He don run go relate.

No be crime

Na the one wey you know weyin him be nai dangerous pass

Dem don deceive this one for backyard 😂

No b the Prince of Marvin records be that

ODG na man you be

Men wey no fit fight one on one lol 😂

I use to believe naivety made yn get themselves involved in cultism, and then it becomes their regret when they grow up. 🤦🏾♂️

Na men ODG dey gather him no dey gather boys

✊🏿🏂
