Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Burna Boy and his Men.🥾

110,354 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Emmy
Emmy5 месяцев назад

Na men b dis No be to dey with one werey weh teeth don rust say na baba ika

Фото профиля Sweetheart
Sweetheart5 месяцев назад

Men dem

Фото профиля ☄️
☄️5 месяцев назад

gųn dem a rise up just like antennas

Фото профиля ..
..5 месяцев назад

Inside room 😂😂😂😂😂😂😂…make dem show face come out , una papa go run for this Lagos

Фото профиля demilade❤️🦅
demilade❤️🦅5 месяцев назад

Na the men wet wizkid supposed fear be this?

Фото профиля Next president ⚖️
Next president ⚖️5 месяцев назад

Burna na real man but she tell me say na keyboard warrior .

Фото профиля Muhammed saka
Muhammed saka5 месяцев назад

E reach make dj Tunez men's them run

Фото профиля Alex
Alex5 месяцев назад

7777777

Фото профиля BIMO✨
BIMO✨5 месяцев назад

I don see D Prince clear road na men get this world 🌍

Фото профиля Kelly mayana
Kelly mayana5 месяцев назад

No be boys dey settings oo na men

Фото профиля Living Life
Living Life5 месяцев назад

What has the promotion of so called cultism done for the country? Men Bam Men you fit go try this Rubbish for North? Why still moving with security up and down. Na the youths wey dey copy them I dey sorry for.

Фото профиля JRHBLRNY🍽️🧢
JRHBLRNY🍽️🧢5 месяцев назад

All of them na family man tho except diddy babe

Фото профиля Adebayo🦅
Adebayo🦅5 месяцев назад

Na cultism una Dey promote now no be music again..una need help

Фото профиля OGIDI MIGHTY
OGIDI MIGHTY5 месяцев назад

ODG for a reason

Фото профиля Jude Malone
Jude Malone5 месяцев назад

This one dem dey promote cultism so ? How this benefiting this growth of the country.?

Фото профиля OMORODION 🕷️🕸️
OMORODION 🕷️🕸️5 месяцев назад

Useless men Now way kidnappers day terrorize us where dem day

Фото профиля Hoodkeed⚔️
Hoodkeed⚔️5 месяцев назад

Giv am chance

Фото профиля Paul
Paul5 месяцев назад

Abeg I wan know if government @officialABAT has approved cultism

Фото профиля Big Bammo
Big Bammo5 месяцев назад

This is how they keep displaying stupidity and smoking and taking drugs to the public glare in the name of useless affiliation. They need to ban these people openly smoking and taking drugs for the sake of our younger generations

Фото профиля Victor
Victor5 месяцев назад

Biggest 7 who dey come Dey fear

Фото профиля Martina
Martina5 месяцев назад

Better style,he is elegant 🥾💯🌗

Фото профиля stay curious 🫟
stay curious 🫟5 месяцев назад

All of Una na obi

Фото профиля Ọmọ-Ọba
Ọmọ-Ọba5 месяцев назад

Mtcheeeew

Фото профиля Speller P
Speller P5 месяцев назад

Lol. He don run go relate.

Фото профиля Danny boi
Danny boi5 месяцев назад

No be crime

Фото профиля Bigdonald of Nigeria 🇳🇬
Bigdonald of Nigeria 🇳🇬5 месяцев назад

Na the one wey you know weyin him be nai dangerous pass

Фото профиля xyz
xyz5 месяцев назад

Dem don deceive this one for backyard 😂

Фото профиля Chika
Chika5 месяцев назад

No b the Prince of Marvin records be that

Фото профиля gabrielle barry
gabrielle barry5 месяцев назад

ODG na man you be

Фото профиля Adekanbi Folohunsho Mordecai
Adekanbi Folohunsho Mordecai5 месяцев назад

Men wey no fit fight one on one lol 😂

Фото профиля 3rdbn
3rdbn5 месяцев назад

I use to believe naivety made yn get themselves involved in cultism, and then it becomes their regret when they grow up. 🤦🏾‍♂️

Фото профиля Raptor Blade
Raptor Blade5 месяцев назад

Na men ODG dey gather him no dey gather boys

Фото профиля D’PRINCE 👑
D’PRINCE 👑5 месяцев назад

✊🏿🏂

Похожие видео