Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Burna Boy and his Men.🥾

110,354 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)

33 Yorum

Emmy profil fotoğrafı
Emmy5 ay önce

Na men b dis No be to dey with one werey weh teeth don rust say na baba ika

Sweetheart profil fotoğrafı
Sweetheart5 ay önce

Men dem

☄️ profil fotoğrafı
☄️5 ay önce

gųn dem a rise up just like antennas

.. profil fotoğrafı
..5 ay önce

Inside room 😂😂😂😂😂😂😂…make dem show face come out , una papa go run for this Lagos

demilade❤️🦅 profil fotoğrafı
demilade❤️🦅5 ay önce

Na the men wet wizkid supposed fear be this?

Next president ⚖️ profil fotoğrafı
Next president ⚖️5 ay önce

Burna na real man but she tell me say na keyboard warrior .

Muhammed saka profil fotoğrafı
Muhammed saka5 ay önce

E reach make dj Tunez men's them run

Alex profil fotoğrafı
Alex5 ay önce

7777777

BIMO✨ profil fotoğrafı
BIMO✨5 ay önce

I don see D Prince clear road na men get this world 🌍

Kelly mayana profil fotoğrafı
Kelly mayana5 ay önce

No be boys dey settings oo na men

Living Life profil fotoğrafı
Living Life5 ay önce

What has the promotion of so called cultism done for the country? Men Bam Men you fit go try this Rubbish for North? Why still moving with security up and down. Na the youths wey dey copy them I dey sorry for.

JRHBLRNY🍽️🧢 profil fotoğrafı
JRHBLRNY🍽️🧢5 ay önce

All of them na family man tho except diddy babe

Adebayo🦅 profil fotoğrafı
Adebayo🦅5 ay önce

Na cultism una Dey promote now no be music again..una need help

OGIDI MIGHTY profil fotoğrafı
OGIDI MIGHTY5 ay önce

ODG for a reason

Jude Malone profil fotoğrafı
Jude Malone5 ay önce

This one dem dey promote cultism so ? How this benefiting this growth of the country.?

OMORODION 🕷️🕸️ profil fotoğrafı
OMORODION 🕷️🕸️5 ay önce

Useless men Now way kidnappers day terrorize us where dem day

Hoodkeed⚔️ profil fotoğrafı
Hoodkeed⚔️5 ay önce

Giv am chance

Paul profil fotoğrafı
Paul5 ay önce

Abeg I wan know if government @officialABAT has approved cultism

Big Bammo profil fotoğrafı
Big Bammo5 ay önce

This is how they keep displaying stupidity and smoking and taking drugs to the public glare in the name of useless affiliation. They need to ban these people openly smoking and taking drugs for the sake of our younger generations

Victor profil fotoğrafı
Victor5 ay önce

Biggest 7 who dey come Dey fear

Martina profil fotoğrafı
Martina5 ay önce

Better style,he is elegant 🥾💯🌗

stay curious 🫟 profil fotoğrafı
stay curious 🫟5 ay önce

All of Una na obi

Ọmọ-Ọba profil fotoğrafı
Ọmọ-Ọba5 ay önce

Mtcheeeew

Speller P profil fotoğrafı
Speller P5 ay önce

Lol. He don run go relate.

Danny boi profil fotoğrafı
Danny boi5 ay önce

No be crime

Bigdonald of Nigeria 🇳🇬 profil fotoğrafı
Bigdonald of Nigeria 🇳🇬5 ay önce

Na the one wey you know weyin him be nai dangerous pass

xyz profil fotoğrafı
xyz5 ay önce

Dem don deceive this one for backyard 😂

Chika profil fotoğrafı
Chika5 ay önce

No b the Prince of Marvin records be that

gabrielle barry profil fotoğrafı
gabrielle barry5 ay önce

ODG na man you be

Adekanbi Folohunsho Mordecai profil fotoğrafı
Adekanbi Folohunsho Mordecai5 ay önce

Men wey no fit fight one on one lol 😂

3rdbn profil fotoğrafı
3rdbn5 ay önce

I use to believe naivety made yn get themselves involved in cultism, and then it becomes their regret when they grow up. 🤦🏾‍♂️

Raptor Blade profil fotoğrafı
Raptor Blade5 ay önce

Na men ODG dey gather him no dey gather boys

D’PRINCE 👑 profil fotoğrafı
D’PRINCE 👑5 ay önce

✊🏿🏂

Benzer Videolar