Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Burna Boy don forget car wey e carry come club 🤣
Комментарии: 34

He can't keep count there are too many😂

Ajeh 😂

He don high! Se as e dey stagger

Is not a flex, drugs has taken over.

@REALYANG7G Cars too much baba gats dey forget

He goes clubbing with atleast 3 cars probably wanted to drive something else that's what options look like know someone who moves with 3 cars e fit reach where e dey go drive another one back driver go drive the previous one

ODOGWU no b nickname 🤦♂️ na burna get the name 💯

The fact that this guy has both an 812gts and an SVJ roadster still dey burst my head

Na from Jago eye yugo know say heavy thing don really dey burna body 😂😂😂

Too high to reason 😒

Oloye don dey on 1 or 2 😂😂😂

Rich people problem

Big boyz yapa, go and make the money

The guy don even high

The kind of problem I need “too forget how many car I have”

All in the name of a fake Hennessy drink😂.

Driving in that state is dangerous.

😂😂😂🔥

😂 😂 Burna

Baki

Burna don dirty eyes don't lie 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Omo see acting

Make una nor use drugs ruin our artist lives please

Hilarious and why do he have to forget his car he owns

Levels don level up

Big 7 is high asf 😅😆

See many Dey vex because na em Dey always pay

Car too plenty

Forget how?

The real 001

Na shayo cause am no worry

😂

See real men settings 🔥🔥🔥💯

HOTA!💯🖤🦍🦾
Похожие видео
Burnaboy don forget the car wey he carry come club 😂😂🤣
Cleverly 💐
930,477 просмотров • 4 месяцев назад
