正在加载视频...
视频加载失败
BURNA BOY IG STORY. 💰🙆🏾♂️
622,372 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
35 条评论

“New cat” 😂

this one no be family funds o. 😂

Me and you no fit relate sadly 🙇🏽♂️🥺

💔

Classic Portable behavior. 🙂↕️

Using his whole life savings for show off is insane 😂😂😂

Money wey no reach £100k 🤣

Na wetin davido don do for throwback be this 😂😂

He Dey move like Osakpolo these days

Iya Charlie….Dis na State allocation for Naija o.. If God don be for you, every other gods (high&low) go follow… whatever god out there running this £hit for Burnaboy, remember me o.. I be your boy too…

Everything is in chioma hand 😂😂😂

If na davido post this now dem go Dey say he Dey childish, foolish people

Make he use am buy pj na 😂

Poor man mentality

Money na good thing ooh bro Make nobody lie you

All this show of his not necessary to be honest

Get everything pass all of them

Beefing billionaire son on money is the dumpers thing I have ever seen, empty headed guy 💯

See as Davido dey pressure this one 😂 😂😂😂😂😂😎

If this was the other guy, y’all would have been capping nonsense on the internet 😂

Baba put Davido net worth for one bag

This guy is childish

Life wey em mate done leave since 6 years ago lol

Watch Gullible Davido fans they talk throwback like say no be Davido whole networth be this 😆

Still not the highest rating in Nigeria. So rest.

All I need is one bundle baba God 😪😪

@grok how much total is here?

New cat

Fuck Davido no even do reach all these things wey burna dey too now. E go too tear acl 😂

When I call this man mumu all him ape fans Dey attack me 🤦🏿 Tf is this behavior zkgm sha

God do my own🙏🏼

oya use am put your logo for jet.

Once you use the money do video. Return am for where you for borrow am

Davido Neck go break

Omo make burna accept me as an errand boy
