Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Burna boy is a selfish person - Radiogad

41,193 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von Zaheer✟
Zaheer✟vor 1 Jahr

God 🥺 Nigerians no dey appreciate guyy You wey dey talk so Try do this one @benny7gg nor be this year burna boy run this lvl so?

Profilbild von Solar Heavy
Solar Heavyvor 1 Jahr

- Burn like Water

Profilbild von Sammy Austine
Sammy Austinevor 1 Jahr

Nor be this year Burna Boy distribute food stuff give people and he come still clear hospital bills for a lot of people for Port Harcourt? Nor be only Naija women get entitlement mentality, na most Nigerians get that mentality.

Profilbild von MITCHELL
MITCHELLvor 1 Jahr

Make una check @TheREACHNG . Leave all these f00ls wey nor know anything.

Profilbild von festac
festacvor 1 Jahr

What if Burna boy has quietly donated to charity without chasing clout like the rest?

Profilbild von Ade 👑 🇳🇬
Ade 👑 🇳🇬vor 1 Jahr

You guys keep looking for his troubles 😕 Anyway I will let him defend himself

Profilbild von Rae🧸7️⃣
Rae🧸7️⃣vor 1 Jahr

Ode ni Bobo yi

Profilbild von David cj
David cjvor 1 Jahr

If BURNA do good nobody go talk but if na Davido now, everybody go post even the werey go want make everybody know Wetin em do, Dem talk say BURNA attend Diddy party everybody turn against am say em na homo, but Davido, Wizkid and other artists do. Link with Diddy before

Profilbild von Itz Totti
Itz Tottivor 1 Jahr

Person deh hustle, you deh tell am how to use him money. Wetin concern am.

Profilbild von Burna boyson
Burna boysonvor 1 Jahr

Shey you help anybody

Profilbild von Christo in ⚫️
Christo in ⚫️vor 1 Jahr

Please o! This guy that is talking how much did he spend for the masses. Top people are up there , this talkative left the top people run down to burna Boy. And this man is always in the kitchen. Burna boy worked for his money. And besides other countries listened to his music.

Ähnliche Videos