Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Burna Boy just customized his Rolls Royce logo with pure diamonds, ODG money too much 🙆‍♂️😭🥶🔥

35,020 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

23 Kommentare

Profilbild von Rina🌹
Rina🌹vor 1 Monat

Money na water

Profilbild von Kakashi⚡️
Kakashi⚡️vor 1 Monat

Lagos abgero go break am comot o

Profilbild von Bernard victory
Bernard victoryvor 1 Monat

@ViralWilly As him no get children na to Dey buy luxury na 😂

Profilbild von g6
g6vor 1 Monat

Old Video, when he copped the rolls royce...

Profilbild von KHOZII☘️
KHOZII☘️vor 1 Monat

This guy money long normally

Profilbild von Oyedeji
Oyedejivor 1 Monat

Nah for Secret palace boys go move am 🥲

Profilbild von Prosper 💭
Prosper 💭vor 1 Monat

Money long gan

Profilbild von TIMOTHY EBIKEME 🇬🇭🇮🇹 ✌️ 🙏
TIMOTHY EBIKEME 🇬🇭🇮🇹 ✌️ 🙏vor 1 Monat

Lagos boys go take am for street his eyes go clear

Profilbild von Adex Şammy
Adex Şammyvor 1 Monat

money too much.

Profilbild von OLUWATIMMIE✌️💯🇳🇬💥
OLUWATIMMIE✌️💯🇳🇬💥vor 1 Monat

Why he no buy the car customised if he truly get money??? Una go explain tire😩😪🤣

Profilbild von Rina🌹
Rina🌹vor 1 Monat

Wow

Profilbild von Poshy
Poshyvor 1 Monat

Bro this video is fucking old

Profilbild von OzkeD2nd🇬🇧
OzkeD2nd🇬🇧vor 1 Monat

Money choke

Profilbild von Deejay_Sequence
Deejay_Sequencevor 1 Monat

Lagos agbero active!

Profilbild von kin
kinvor 1 Monat

Guy keeps spending money like a fool

Profilbild von King Summer
King Summervor 1 Monat

This is more than a congratulations More wins 💯🫡😸💪

Profilbild von just emma😎
just emma😎vor 1 Monat

This is another level

Profilbild von Gwin
Gwinvor 1 Monat

One Lagos agbero go break am run He mind go dey lol

Profilbild von Papi Sg
Papi Sgvor 1 Monat

No worry Baba was born to worry

Profilbild von T Brown
T Brownvor 1 Monat

Moneyyyy

Profilbild von Charles Oboh
Charles Obohvor 1 Monat

No put body for burna matter o,ODG nor be una mate abeg. Money na lifestyle ❤️❤️❤️

Profilbild von MÒĒ🪙
MÒĒ🪙vor 1 Monat

You brought a 2019 video back in 2026 Cos of Elon money???? You guys are crazy fr

Profilbild von industry plant
industry plantvor 1 Monat

all these 0ld video gimmick no dey work again ... bombo-boy is already in his No-Hit Era, album don fl0p upon all the farming... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

Ähnliche Videos