Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

🚨 Burna Boy performing “Last Last” at O Beach Ibiza 🏖️🔥

211,102 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля Tunechi Mars
Tunechi Mars1 месяц назад

See the way white people dey sing the song back to am Omo burna is far gone. His Outsiders no be chu chu chu

Фото профиля Burna Boy SideKick
Burna Boy SideKick1 месяц назад

As debut hub na post Davido, dem Dey post burna straight up. Only one man is missing but his fans are the loudest😂👏❤️

Фото профиля THAT PH CITY BOY 🇫🇷
THAT PH CITY BOY 🇫🇷1 месяц назад

See how the crowd de very diverse , unlike that davido show 😂😂😂

Фото профиля Opeyemi
Opeyemi1 месяц назад

Abeg wey wizkid, shey Wizkid don retire? Davido dey uk dey perform, burna dey Spain, where is wiz ?

Фото профиля 6’4Psychopath🃏
6’4Psychopath🃏1 месяц назад

Thank God for Burna wizmid for just Dey whine us with his end of the year party gigs

Фото профиля Big wizzy eleniyan 🦅
Big wizzy eleniyan 🦅1 месяц назад

Since Burna Boy bought his Bugatti, it feels like he’s just been moving from one beer parlour show to another, and now he’s even attending pool parties. 😂 At this point, the flop is getting too much. 😭

Фото профиля RICHARD
RICHARD1 месяц назад

Davido an Burna Boy Dey perform Global! While una Wizkid still Dey struggle with Lagos concerts 😂😂😂😂 Omo Burna boy truly said there’s only big 2

Фото профиля Bella
Bella1 месяц назад

This one thing I like about burna always promote himself

Фото профиля 𝐁𝐈𝐆𝐍𝐄𝐒𝐊𝐀𝐇
𝐁𝐈𝐆𝐍𝐄𝐒𝐊𝐀𝐇1 месяц назад

Burna no Carey this Monkey along today?

Фото профиля CODED
CODED1 месяц назад

Biggest bed dey sepele for house

Фото профиля adml
adml1 месяц назад

some artiste are just lucky with record label and good parent connection and money if not this are typical Nigeria song this just go global with his influence

Фото профиля Champdel
Champdel1 месяц назад

Last Last anywhere wey Burna Boy touch 😭🔥 This song no dey ever get old!

Фото профиля salva
salva1 месяц назад

@certified_bammy E don reach Dey to Dey perform for swimming pool 😂😭

Фото профиля GuDVIBeZ
GuDVIBeZ1 месяц назад

End of year party for Lagos dem go begin Dey make noise again

Фото профиля Kenneth 30BG 🔥
Kenneth 30BG 🔥1 месяц назад

See as human beings de turn for up like ceiling fan chai. Poor man pikin de see a lot

Фото профиля bangers
bangers1 месяц назад

Big boys performance

Фото профиля FISAYO 💙❤
FISAYO 💙❤1 месяц назад

𝙷𝚎 𝚒𝚜 𝚋𝚒𝚐 𝚋𝚒𝚐

Фото профиля UTD CHOPPA
UTD CHOPPA1 месяц назад

Na human beings Dey turn like that??

Фото профиля EL.GRANDE
EL.GRANDE1 месяц назад

Na human beings de turn dah thing for up😳?

Фото профиля M•T zamani
M•T zamani1 месяц назад

Good night

Фото профиля OTF⚡️
OTF⚡️1 месяц назад

Na fc tears just Dey this cs 😂😂

Фото профиля Jacob Daniel
Jacob Daniel1 месяц назад

@burnaboy please carry wizkid along.

Фото профиля BigRichie💙❤️
BigRichie💙❤️1 месяц назад

Oluwaburna

Фото профиля Nimue 0402
Nimue 04021 месяц назад

🔥

Фото профиля Draycoxxx
Draycoxxx1 месяц назад

Incredible ✨❤️

Фото профиля Kevin fc
Kevin fc1 месяц назад

This one na him just worst pass see were he for dy perform 😂🤣😂😂🤣😂😂

Фото профиля 𝜥𝜣𝑺𝜤 _7𝑮 👽
𝜥𝜣𝑺𝜤 _7𝑮 👽1 месяц назад

@robert18326 Highest

Фото профиля Fყɳσ🪖
Fყɳσ🪖1 месяц назад

Levels

Фото профиля Afrobeats M0nster
Afrobeats M0nster1 месяц назад

Diddy babe don settle for less with pool party shows... Bombo-boy is already in his No-Hit Era, zero tour, na to dey milk the past remain... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

Фото профиля DHAMY
DHAMY1 месяц назад

Wizkid 😢💔

Фото профиля dee
dee1 месяц назад

Oh timbs ?

Похожие видео