Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
BURNA BOY PERFORMS “NO PANIC” LIVE FROM LONDON! 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥
59,810 görüntüleme • 1 gün önce •via X (Twitter)
32 Yorum

To perform "No Panic" u have to be in a particular kind of mood.

It ended with 462.3k concurrent viewers🥰❤️ we don’t know how many Total Views it got on TikTok but i guess it’s way massive than the Last time❤️🔥 ODG no be guy name💯👌

wtf is this sound 🔥😭

Oh vdm thank you for making me love burna the more

@Ayomichaelxx from ojuelegba say na only ye he dey perform for all him show 🤡🤡🤡

This was so cool . I never knew No Panic was that cool live .

Dem go wyne you No panic 🔥🔥🔥

I thoroughly enjoyed watching this…

He don off cloth 😑

E too sabi chai

See performance mehn

Greatest show man

@Rohlarnd00 Top 5 best song on the album

BRO SEE ENERGYYYYY

@Madibaoutsider1 This song dey go well with colos

ODG to the world 7️⃣7️⃣7️⃣

Omo, wetin Burna dey smoke take get all the energy he dey unleash on stage.

The African giant

This man nah proper mad man 🔥

See happiness.. you’ll know he really enjoys doing this

@Burna_Archive Energy 🔥😍

See the way burna the hustle na upcoming

@biggestdave_1 🔥🔥🔥🔥

@bigmilano_01 Wahala 🔥 🐐

ODG🫶

💪🏾

@bigdreamer1700 Burna boy performing NO PANIC off “ love damini” album 🔥🔥

See born singer

See as Alabi dey jump upandan

Oloye ma kpa mi na 🔥🔥🦍🖤

Greatest ❤️

Crazzy dude bruhhhh



