Loading video...
Video Failed to Load
BURNA BOY PLAYING DRUMS. ๐ฅ๐๐๐๐
128,962 views โข 3 months ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

This boy no sabi anything. Na only to drop music with content him sabi.

You still dey smoke breakfast for rehearsal egbon ?๐

no get wetin my idolo no sabi โค๏ธ๐ ODG โค๏ธ

@Toluwase_x Idolo say him wan release โฅ๏ธ๐ฆ๐คฃ๐๐

Bombo-boy fell off; zero hit, zero tour ๐ now playing Dlckhead by dammy krane ๐ฅ

This man, nothing wey he no wan do ๐

Na only to smoke igbo he sabi

Everytime Idolo d get gist

Bombo-boy is already in his No-Hit Era na to dey clout farm remain ๐ Now playing ogbafia dey for ground by dammy krane ๐ฅ

See as I Dey laugh for bed ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Nothing wey he no sabi do!!

Taled choke

โBurna boy playing with a drum setโ. Fixed it for yo ass-licking head.

Music na water๐ฆ๐

@JayMoyia ๐๐คฃ

@smoothpere ๐คฃ๐คฃ๐คฃKolo man

Odogwu nor go tear the bands ๐ค๐พ๐

Champion

Highest capo ๐ฆ๐โค๏ธ

MD!!!!

Burna boy da gimme joy ๐น

๐๐๐

@Toluwase_x Omo see equipment wey ODG invest on ๐ฅน

Out of those big 3, na Only Davido sabi play musical instruments. The rest no sabi anything.

Nothing e sabi do expect to dey soapy

He too mumu ๐

ODG too funny lol

Giant 7

This one nothing dey him head again. Simple thing him no fit sabi๐

MD nor good reach m ๐

This MD work no easy ๐

since dem lock diddy up , bombo-boy no get hit or stadium tour, now playing Dlckhead by dammy krane

Reggae land locked in๐ฏ๐ฏ๐ฅ๐ฅ

bro this man don high๐๐๐

