Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
BURNA BOY PLAYING DRUMS. 🥁😂😂😂😂
128,997 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

This boy no sabi anything. Na only to drop music with content him sabi.

You still dey smoke breakfast for rehearsal egbon ?😂

no get wetin my idolo no sabi ❤️😂 ODG ❤️

@Toluwase_x Idolo say him wan release ♥️🦍🤣😂😁

Bombo-boy fell off; zero hit, zero tour 😂 now playing Dlckhead by dammy krane 🔥

This man, nothing wey he no wan do 😂

Na only to smoke igbo he sabi

Everytime Idolo d get gist

Bombo-boy is already in his No-Hit Era na to dey clout farm remain 😂 Now playing ogbafia dey for ground by dammy krane 🔥

See as I Dey laugh for bed 🤣🤣🤣

Nothing wey he no sabi do!!

Taled choke

“Burna boy playing with a drum set”. Fixed it for yo ass-licking head.

Music na water💦😂

@JayMoyia 😂🤣

@smoothpere 🤣🤣🤣Kolo man

Odogwu nor go tear the bands 🤌🏾😂

Champion

Highest capo 🦍🐐❤️

MD!!!!

Burna boy da gimme joy 😹

😂😂😂

@Toluwase_x Omo see equipment wey ODG invest on 🥹

Out of those big 3, na Only Davido sabi play musical instruments. The rest no sabi anything.

Nothing e sabi do expect to dey soapy

He too mumu 😂

ODG too funny lol

Giant 7

This one nothing dey him head again. Simple thing him no fit sabi😂

MD nor good reach m 😂

This MD work no easy 😂

since dem lock diddy up , bombo-boy no get hit or stadium tour, now playing Dlckhead by dammy krane

Reggae land locked in💯💯🔥🔥

bro this man don high😂😂😂


