Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
BURNA BOY PREVIEWS ANOTHER UNRELEASED! 😂🔥
177,000 Aufrufe • vor 11 Stunden •via X (Twitter)
35 Kommentare

He made this one on stage 😂 e muzz me !

He never give us any gbedu this year oo Make una help us beg am, all this others Dey give us poison

See one go bang ooo . Na better gbedu 😬

@GOLDMG142894 He literally made that on stage

This one's nice too but "They Don't Care About Us" is better

This year don almost finish, and this man never bless us with even one gbedu. Abeg, make una help us beg am to drop something, because wetin the others dey serve us na pure poison!

He made music live on stage bro 👊

He made the song right there , that shit is not even recorded

I miss the Underrated Burna Boy 😫

This one sound hit already 🔥

Omo na to just dey stream am like this dey go cause e don too starve men o😩🔥💯

Real ODG

Odogwu no be nickname

Waytin be this Bayi 🤣🤣🤣🤣

the greatest

Trying to use pan africanism enter us again lol. We don wise o. Werey wan use Fela pattern enter us again. E no go work o

Moving music himself 🐐

That’s more like it 🎶 ❤️

Na Saheed Osupa don do this kind thing last 👏

@Billions_vibe Burna abeg give us anyone

Burst my head 🔥🔥🔥

@daniel1_whyte Highest capo

Isa banger already

THE GLOBAL GAINT🦍🖤

This one sweet oo😂

Odogwu for a reason🦍

Give me sweet music 🎶 Highest 🦍🖤

God punish this guy

Oloye abeg Gbewa

Sharp

@GodwinEbeneze12 Africa giant 🦍

African Biggest

Too good

This is so fire 🔥 🔥🔥

ODG

