Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

BURNA BOY PREVIEWS ANOTHER UNRELEASED! 😂🔥

177,000 просмотров • 11 часов назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля Pяom Pяom🌚
Pяom Pяom🌚11 часов назад

He made this one on stage 😂 e muzz me !

Фото профиля VICKAY
VICKAY11 часов назад

He never give us any gbedu this year oo Make una help us beg am, all this others Dey give us poison

Фото профиля Ezenwa 😉
Ezenwa 😉11 часов назад

See one go bang ooo . Na better gbedu 😬

Фото профиля Joy🎀 🦍
Joy🎀 🦍11 часов назад

@GOLDMG142894 He literally made that on stage

Фото профиля Itata
Itata11 часов назад

This one's nice too but "They Don't Care About Us" is better

Фото профиля japhman
japhman11 часов назад

This year don almost finish, and this man never bless us with even one gbedu. Abeg, make una help us beg am to drop something, because wetin the others dey serve us na pure poison!

Фото профиля Nduka
Nduka11 часов назад

He made music live on stage bro 👊

Фото профиля 7G
7G11 часов назад

He made the song right there , that shit is not even recorded

Фото профиля Anyanwu Okechukwu Jude-Thaddeus (JNR)
Anyanwu Okechukwu Jude-Thaddeus (JNR)10 часов назад

I miss the Underrated Burna Boy 😫

Фото профиля 🧌
🧌11 часов назад

This one sound hit already 🔥

Фото профиля Cypher✍️💯
Cypher✍️💯11 часов назад

Omo na to just dey stream am like this dey go cause e don too starve men o😩🔥💯

Фото профиля PRESIDO
PRESIDO11 часов назад

Real ODG

Фото профиля Kingy
Kingy11 часов назад

Odogwu no be nickname

Фото профиля Beltboy
Beltboy11 часов назад

Waytin be this Bayi 🤣🤣🤣🤣

Фото профиля $50,000,000,000 🦍CFC💙
$50,000,000,000 🦍CFC💙11 часов назад

the greatest

Фото профиля ROCCO
ROCCO10 часов назад

Trying to use pan africanism enter us again lol. We don wise o. Werey wan use Fela pattern enter us again. E no go work o

Фото профиля Big Dave
Big Dave11 часов назад

Moving music himself 🐐

Фото профиля OVO 👀
OVO 👀11 часов назад

That’s more like it 🎶 ❤️

Фото профиля Timileyin🖤
Timileyin🖤10 часов назад

Na Saheed Osupa don do this kind thing last 👏

Фото профиля El 🦍
El 🦍11 часов назад

@Billions_vibe Burna abeg give us anyone

Фото профиля Axm.~
Axm.~11 часов назад

Burst my head 🔥🔥🔥

Фото профиля outsiders for life🤗
outsiders for life🤗11 часов назад

@daniel1_whyte Highest capo

Фото профиля Urban Shear Hair/Auto's
Urban Shear Hair/Auto's11 часов назад

Isa banger already

Фото профиля PAPPY🦇💚
PAPPY🦇💚11 часов назад

THE GLOBAL GAINT🦍🖤

Фото профиля GILOMON 👑
GILOMON 👑11 часов назад

This one sweet oo😂

Фото профиля olary
olary10 часов назад

Odogwu for a reason🦍

Фото профиля PAPPY🦇💚
PAPPY🦇💚11 часов назад

Give me sweet music 🎶 Highest 🦍🖤

Фото профиля ChUkWuEmEkA¡¿🦍
ChUkWuEmEkA¡¿🦍11 часов назад

God punish this guy

Фото профиля Ñéçhe LIN ( corizo)
Ñéçhe LIN ( corizo)11 часов назад

Oloye abeg Gbewa

Фото профиля Isco🤟💯
Isco🤟💯11 часов назад

Sharp

Фото профиля Mavee🐬
Mavee🐬10 часов назад

@GodwinEbeneze12 Africa giant 🦍

Фото профиля Mc Asiko Jp
Mc Asiko Jp11 часов назад

African Biggest

Фото профиля UNCLE JAKE🎼
UNCLE JAKE🎼10 часов назад

Too good

Фото профиля 💧
💧11 часов назад

This is so fire 🔥 🔥🔥

Фото профиля ABIODUN
ABIODUN10 часов назад

ODG

Похожие видео