正在加载视频...

视频加载失败

BURNA BOY PREVIEWS ANOTHER UNRELEASED! 😂🔥

177,000 次观看 • 10 小时前 •via X (Twitter)

35 条评论

Pяom Pяom🌚 的头像
Pяom Pяom🌚9 小时前

He made this one on stage 😂 e muzz me !

VICKAY 的头像
VICKAY10 小时前

He never give us any gbedu this year oo Make una help us beg am, all this others Dey give us poison

Ezenwa 😉 的头像
Ezenwa 😉10 小时前

See one go bang ooo . Na better gbedu 😬

Joy🎀 🦍 的头像
Joy🎀 🦍9 小时前

@GOLDMG142894 He literally made that on stage

Itata 的头像
Itata10 小时前

This one's nice too but "They Don't Care About Us" is better

japhman 的头像
japhman9 小时前

This year don almost finish, and this man never bless us with even one gbedu. Abeg, make una help us beg am to drop something, because wetin the others dey serve us na pure poison!

Nduka 的头像
Nduka10 小时前

He made music live on stage bro 👊

7G 的头像
7G9 小时前

He made the song right there , that shit is not even recorded

Anyanwu Okechukwu Jude-Thaddeus (JNR) 的头像
Anyanwu Okechukwu Jude-Thaddeus (JNR)9 小时前

I miss the Underrated Burna Boy 😫

🧌 的头像
🧌10 小时前

This one sound hit already 🔥

Cypher✍️💯 的头像
Cypher✍️💯9 小时前

Omo na to just dey stream am like this dey go cause e don too starve men o😩🔥💯

PRESIDO 的头像
PRESIDO10 小时前

Real ODG

Kingy 的头像
Kingy10 小时前

Odogwu no be nickname

Beltboy 的头像
Beltboy9 小时前

Waytin be this Bayi 🤣🤣🤣🤣

$50,000,000,000 🦍CFC💙 的头像
$50,000,000,000 🦍CFC💙9 小时前

the greatest

ROCCO 的头像
ROCCO9 小时前

Trying to use pan africanism enter us again lol. We don wise o. Werey wan use Fela pattern enter us again. E no go work o

Big Dave 的头像
Big Dave9 小时前

Moving music himself 🐐

OVO 👀 的头像
OVO 👀9 小时前

That’s more like it 🎶 ❤️

Timileyin🖤 的头像
Timileyin🖤9 小时前

Na Saheed Osupa don do this kind thing last 👏

El 🦍 的头像
El 🦍9 小时前

@Billions_vibe Burna abeg give us anyone

Axm.~ 的头像
Axm.~10 小时前

Burst my head 🔥🔥🔥

outsiders for life🤗 的头像
outsiders for life🤗9 小时前

@daniel1_whyte Highest capo

Urban Shear Hair/Auto's 的头像
Urban Shear Hair/Auto's10 小时前

Isa banger already

PAPPY🦇💚 的头像
PAPPY🦇💚10 小时前

THE GLOBAL GAINT🦍🖤

GILOMON 👑 的头像
GILOMON 👑9 小时前

This one sweet oo😂

olary 的头像
olary9 小时前

Odogwu for a reason🦍

PAPPY🦇💚 的头像
PAPPY🦇💚10 小时前

Give me sweet music 🎶 Highest 🦍🖤

ChUkWuEmEkA¡¿🦍 的头像
ChUkWuEmEkA¡¿🦍10 小时前

God punish this guy

Ñéçhe LIN ( corizo) 的头像
Ñéçhe LIN ( corizo)10 小时前

Oloye abeg Gbewa

Isco🤟💯 的头像
Isco🤟💯10 小时前

Sharp

Mavee🐬 的头像
Mavee🐬9 小时前

@GodwinEbeneze12 Africa giant 🦍

Mc Asiko Jp 的头像
Mc Asiko Jp10 小时前

African Biggest

UNCLE JAKE🎼 的头像
UNCLE JAKE🎼9 小时前

Too good

💧 的头像
💧10 小时前

This is so fire 🔥 🔥🔥

ABIODUN 的头像
ABIODUN9 小时前

ODG

相关视频