正在加载视频...
视频加载失败
Burna Boy receives his Bugatti, valued at over ₦9 billion, with Shallipopi & friends in Lagos 🏎️🔥
32 条评论

Shalli always present to withness greatness

Wizkid net worth 💔

Shali Dey everywhere

₦9 billion for a car that'll enter Lagos traffic is a personality trait and and nobody is asking about fuel.

@Rammyboy111 Wizkid no fit meet up again

Nah for inside this shithole he wan Dey drive ham? 😂 mumu

This is a burden to him....e sure me say na for only Ikoyi him go drive this car

One club done die this night dem most fall in❤️

How for this car second hand ?

Nah the only time wey he Dey trend be that make he enjoy

Davido no go believe his eyes right now lol 😂 Na from where your own stop another person own start

@sunnydo_5 I see shalli I think say na big wiz 🔥😂 big wiz don influence shali 🦅❤️

If Diddy-babe like make e buy 900 billion naira car, No-sign-of-hits album don fl0p upon all the farming... Bombo-boy & gballiflopi are already in their No-Hit Era alongside wizshit and flopido... Alexa play olodo uprising by dammy krane 🔥

Oh God! 9 billion

E no go better for dapper😭

Shalipopi don run reach this settings after him and Rema yesterday, omo 😂

"Dey Play"

"7 million" oo

a ₦9bn bugatti is basically a forex arbitrage trade with wheels. official window dollar or parallel market? because in a country where the naira keeps bleeding, that car landed as either a subsidy receipt or a parallel-market premium. which one was it

Omooooooo

Shali we go do another wetin Una want make shali broke?

@Johnygroup 7

Get everything pass all of them!

if diddy-babe like make e buy helicopter, no-sign-of-hits album don fl0p upon all the farming ... bombo-boy is already in his No-Hit Era alongside wizshit and flopido.. Alexa play ogbafia dey for ground by dammy krane 🔥

And e no trend 💔 Safe for his fans to accept burna is not him

PLUTO IS ACTIVE 💯

Biggest burna

@Outsidersfl The highest

Too sleek😴

Why una kon dey mention my idolo OBO for Cs? If baba wants a Bugatti, nah less for e side. Nothing new to see here🇧🇪⬆️

Burna boy money long ohhhhhh

Maaaaaad 🔥
相关视频
Sensitive content
THE MOST EXPENSIVE CAR IN WEST AFRICA !!!! THE WAIT IS OVER ₦9 BILLION. 🇳🇬🔥 THE 1 OF 1 BUGATTI HAS ARRIVED. HAPPY BIRTHDAY, BURNA BOY. 🌍🔥 #AbujaCar
Abujacar
1,127,091 次观看 • 2 个月前


