Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Burna Boy SAME BURNA BOY THAT TURNED A HYPE MAN FOR WIKE
258,887 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
35 Kommentare

STOPPING BEING A HYPOCRITE MAN @burnaboy

@burnaboy Where una dey from get receipt for everything?

@burnaboy He attended a government function does not mean he benefited from them tho👀

@burnaboy Read wetin u type again

@burnaboy Listen to "want it all" Bro was proud of himself and his Dad being happy and proud about him. Burna is a Port Harcourt boy and respect got to be served when needed. Hyping your State Governor for an event in your honor ain't beans.

@burnaboy lol there’s hunger and lots of other problems in Nigeria, yet y’all choose to pick on Burna instead of focusing on the reasons why y’all are protesting, you too can also be a hype man and at the rate things are going in Nigeria anyone can

@burnaboy It was his homecoming after the grammy - the land and money promised him, he just said he didn’t receive. Why you no understand?

@burnaboy But hype is different from he gave him land and money

@burnaboy If U think he didn't give him anything , then I have a land at island to sell to you for 2K naira

@burnaboy Burna boy be ur problem? I shake head for u

@burnaboy That time Wike never join APC

@Temmy_zaide @burnaboy Like PDP was any better?

Hypeman of the year goes to @burnaboy Now can you show us the land and money 👀 Or you just want to keep on disgracing yourself and your family?

@burnaboy Bro chill as long as wike never come out to counter this talk burna is right and I know this is not the first time he's saying this.

@burnaboy For your governor to host you and recognize you no be child's if e easy run am ..... Wike honour @burnaboy still give fake promises untop .... It was just fair enough to just say "nobody getti morale like wike" Respect is reciprocal All na politics .

@burnaboy Unaa get record ooo, see as unaa dig the hype man record come out

@burnaboy Omo see hype man way day at the top way we all day expect better from chaiii you Don fall our hand ooo so you want chop watin masis cook abi you can't finish it ooo

@burnaboy burna boy is an entertainer and here he did what he’s good at “entertaining " think twice

@burnaboy Him never get Grammy then 😂

@burnaboy That 10million Naira each kor ??

@burnaboy What exactly do u think Burna did wrong in this video of not that you're frivolous? Are you people thinking at all?

@burnaboy Dat one biz him go do

@burnaboy Go warm eba chop

@burnaboy Him forgot wen him dey hype 😂

@burnaboy And so,make he use stick dey knack ham for head abi wetin you dey yarn

@burnaboy Person wey dey mad

@burnaboy na wetin him dey tell you so say make you ask for the things that was given

@burnaboy I never expected you would stup so low like this @burnaboy

@burnaboy wow.. How peak

@burnaboy 😕😕😕😂😂where you from dig this one

@burnaboy The annoying part be say most of una wey dey open mouth waaa, dey tweet rubbish drag @burnaboy dey una house jeje. Because him be celebrity mean say make him kill himself for una? Dey play! No go find night food!

@burnaboy Let wike counter him first

@burnaboy U had to type all caps. Your animosity is hiding in plain sight for a man who is being honoured for bringing the highest music recognition in the world home. So, according to your wisdom, he should frown throughout the ceremony?

@burnaboy 😂😂na thief lowkey na 😂

@burnaboy 😂😂

