Loading video...
Video Failed to Load
Burna boy the sharp guy, Lambo just for Toto 🥹🥹🥹🥹
11 Comments

Make una rest na mistake for the million 🤣🤣

TODO SEA POR VERLO EN MONTERREY 🫡 A pesar de su rivalidad en la cancha, reportes indican que @TigresOficial habría ayudado a @Rayados a conseguir el fichaje de Sergio Ramos. Te contamos acá. 👇 #LigaMX #Tigres #Rayados #SergioRamos

You no even know wetin you Dey talk

300 million dollars as how 😂

In dollars you mean $300,000.

Na now I know say Saidaboj Dey affordable

Baba u don mad oo God bless the works of ur hands no be the work of toto 😀😀

Wetin burna boy do now dey sweet una. If una send girl money for transportation and she no come, make una no vex oo

Abi $300k

It’s not about being sharp here .. he couldn’t control his lust and went ahead to promise a girl what he wouldn’t fulfill .. if na Davido na another thing una go dey talk

Him don tell unah say when it comes to class him nah teacher, evidence don chock
