Loading video...
Video Failed to Load
Burna Boy wan kpa! Wizkid 😭😭😂
33,409 views • 1 month ago •via X (Twitter)
10 Comments

CARTER?🩻♨️ BULLY (DTMF)1 month ago
Song wey wizkid flog am? 😂

Ratty1 month ago
Only that starting alone go make you de interested 🦅❤️😂

🌱ZILLAR💤🎶😴1 month ago
no competition here bro the 2 of them dey always create magic together from their first Ft till the end. Jah luv is true

Omosewa_gold1 month ago
Burna too good abeg 🙌🔥

Damilare 🦅🦅1 month ago
How you take dey think self

🦉1 month ago
@Rockbenxer light work😂

Y'know Me1 month ago
Even u sef dey whine waist to that beginning part 😂😂😂😂

emmanuel mayokun1 month ago
We know say lowkey u wan dey part of the family sha dey find way enter

AMAZING LUXURY WEARS1 month ago
@grok Which song is this

That guy1 month ago
You ment??
