Loading video...
Video Failed to Load
Burna boy’s Laho remix, Hit or Miss?🌝
10 Comments

SEUÑ1 year ago
unnecessary remix, Burna wan tap grace

DAMI FOREIGN🥶1 year ago
If Burna wan tap grace, na from upcoming like Shallipopi e go tap Grace?

Seven Eleven Records1 year ago
Lo-fi, chill songs, and beats from rising artists, 🎵🌟 Fresh tracks weekly. Follow and save now! 🎊❤️⬇️ #spotifyplaylist

30BG_Ibadan🇧🇪1 year ago
Laho no need remix

DAMI FOREIGN🥶1 year ago
Imagine say omah lay no remix “with you” with your fave

Big Danny1 year ago
Burna boy is taking shallipopi global .... that's why he's the gaint of Africa

𝙀𝙉𝙏𝙀𝙍𝙏𝘼𝙄𝙉𝙈𝙀𝙉𝙏 𝘿𝘼𝙄𝙇𝙔 🇳🇬1 year ago
@YKoluwaseun9 M!ss ke??

Toluwase1 year ago
Shey burna Dey miss nhi ? Never !!

Nozy Funky Diablo1 year ago
Hit

RichyDTO1 year ago
@YKoluwaseun9 Wetin miss dey do for there?you Dey mad?the only thing you can say is “Burna get pride” Una sha no fit talk say he no sabi sing “you kant go there”!🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🦍
Related Videos
Who had the Best Laho Remix.? Stonebwoy vrs Burna Boy 🇬🇭🇳🇬
BhimNatives Ghana
39,578 views • 1 year ago
