Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Burna small small abeg o, baba olowo 😂✨
Комментарии: 11

Car of that amount will still be held by traffic Destroyed by bad roads and bumps Queue to buy fuel or gas Still can't drive it from here to other states compared to other cars less expensive U can't pass the mud or water This is a wrong investment and useless car here

Small, but great community so far, join the @Rowdy_Knights Club 👋

See as bad road de worry that fine ride, dem make am nod like agama lizard

The way this guy Dey move around Ikate/Freedom way. Traffic Dey like this na one way, if he’s navigating through express his security will shut down the traffic till he pass, Governor no chop life reach him for that axis

Big company for lease at Cele Express road, omoh this one na big opportunity for who get money for business oh 🙄

Burna Boy just turn Lagos to Los Angeles did man just try to drift there 😂😂😂💐✨

Burna easy oo i never get another favorite oo😳

not hating but is it worth it? this car no fine now😭

Make my idolo sha no crash am again 😭

All these fast cars sha.. see how it was changing gear in secs ahh.

No seat belt. Nawa oo for this kind sports car
Похожие видео
Sensitive content
Driver: add money abeg,you be big madam Me: ah I’m just a small girl o Driver (unprovoked):
Stephee🌸🩷
2,036,003 просмотров • 1 год назад
