Loading video...
Video Failed to Load
Burnaboy pulled up and waved at him inside heavy rain while driving his Ferrari 812 🥹 🌧️ 🚀
30 Comments

Some Nigerians just need to realize that celebrities are ordinary human beings who happens to be successful. You dont have to lose your dignity just to appreciate someone's talent

This tin una dey do no be life o.. 😮💨

I’m sure even Burna was like inside this rain kilode 😭

God Abeg, Make my Life no spoil reach like this 🙏🏾.... Roaring inside Rain for Person wey not send Ur Papa....🙄 BURNA is GOATED tho

Na everyday the guy go Dey take headache medicine that shout too much even me wey Dey watch headache don Dey hold me.

Abeg make una let Burna rest. That Burna na my own boyfriend

Take a look at that signpost. Tinubu is laughing at his achievements

Burna just Dey pity that guy

@D3Sweetheart Them too Dey disturb our daddy for that Lagos☺️

Some people go make am sha, no matter how he wan be, some people go make am. Omo, I tap from this consistency ooo

So this Car Spotters go born pikin too ohh…. And their pikin go watch their papa dey shout inside rain for another person car…. That’s crazy

No worry na Burna get Lagos like this.

What job is this?

@PoemDoe Funny thing is Burna dey vibe to song inside the car😅😅😅

Which wave Person dey dance inside e car u dey say wave 😂

Burna aura sha. Bro living like he nor dey Nigeria 😂

This guy dey hustle oo Chai e nor easy

Lol under rain 👀 Bro the hustle is real, if at all Burna boy wave 👋🏾 at him.

This is madness…

This one na life so?

Omo

Go and look for work

This is not life nor job.

See goosebumps guyy

What a stressful life 😪

And dem still bounce am back lol 😂 If you look well at the entrance 😂

@Omo_BlacQ The security 🤣🤣

Who be that mumu second escort sha the boy look harmful nii Abi ewo loshi gan

He friend don leave the job for am. That one don upgrade

Omo 🤦♂️
